So P-Square All this # IFUNANYA way una get for una self, una still want do
# GAME_OVER , have u forgotten
that there is # NO_ONE_LIKE_YOU please # BRING_It_UP because if u # BREAK_IT now we fans we go
# MISS_YOU_DIE , make una forget everything is all about # TEMPTATION , i no say
# E_No_EASY but make una settle the matter cos # NO_TIME , and i hear say una involved # OGA_POLICE in this matter pls i want you to be # MORE_THAN_A_FRI
END , to each other, cos is only
# YOU_AND_YOUR_BROTHER , make una settle this matter # PERSONALLY , forget all those # OLEBURUKU , they only want to
# CHOP_YOUR_MONEY &
# E_GET_AS_E_DEY_DO_ME when i hear say there is # DANGER btw you two. so u want us to tell u # BYE_BYE ,remember we are your # SUPER_FANS , and u guys are
# UNLIMITED and # I_LOVEYOU ,
please u guys should continue cos i want to dance more # ALINGO, dont let
# BEAUTIFUL_ONYINYE stop una
# BIZZY_BODY , cos we fans we go Put you for # PRAYERS , we are hoping to hear your # TESTIMONY .
No comments:
Post a Comment